

Ortisefemi – October 20Th
Coming fresh from the Nigerian Superstar OritseFemi presents us a lovely new tune titled “October 20th” which addresses the killing at the Lekki toll gate during Endsars .
Fast stream download listen and enjoy below….
Don’t forget to share our music link with your friends and family….
Taliban won start to dey speak again,
If I open my mouth, gbege go dey,
Dem dey carry gun across the borders,
na the same guns dem dey use kill our brothers,
Una must to finish us today, how many people una go kill?
If una no kill us today, so many problem go dey o,
Download Music Audio


Leave a Reply