

Dear Wife,
I go com but I never know wen. Hope say my pikin dey suck breast well and you dey remind am say hin get pi-le. I dey war front, my bullet dey finish, my gun dey seize, my friends dem dey die but i still dey kill mek my country dey safe.
Tell my priest for St. Anthony catholic church mek dem pray for me and you too. I dey pray for our ‘Fallen Heros’. Mek una remenba me for una prayers o, becos I need di prayer pass di money wey dem go pay me .
Na me your Husband.


Leave a Reply