[Music] RudyOmoibile – New Naija Anthem

tmp-cam-5360442574286873477

FRESH AND HOT MUSIC
If u want life to better for Nigerians download New Naija Anthem

New Naija Anthem by Rudy Omoibile Omo-Oka is a music all Nigerians must listen to

If my music have never make any sense to u for once, please for God sake try all u can to listen to this New Naija Anthem

New Naija Anthem is not an ordinary music like others, listen to it and learn a to create a way forward

I beg u in d name of God to help my music grow by making a video of u miming this song and upload it on your social media handles and also tag people to make it go viral

My social Media Handles
Instagram,Tiktok and Twitter
@rudy_omoibile

Download Music Audio

New Naija Anthem Lyrics


Intro


Arise
o compatriot
Nigeria
Call Obey
Don’t listen To them
Brother Japa
Ko to o di
Gobeee

If I no get money
To travel by Air
I go travel
By road
Kin sha
Ti Japa
Say goodbye
To Sapa
If Opportunities Come
Call me
Make I carry
My load
Kin sha
Ti Japa
Say goodbye
To Sapa (Allahqua)

Verse1


Our leaders
Dem hate us ooo
Everyday
Dem dey frustrate us ooo
Anyhow
Dem dey rule us ooo
Dem no care
As terrorists dey kill us o
Now many people
Lo fe Japa
But Kudi, Ego
Ni ko yapa
Suffering and smiling
Pelu Sapa
Aso lo cover many things
Ko se ni to Wapa

Bridge


If u believe say
This country go good
U are sleeping
ON a long thing
And if u hear say Naira rise na April Fool
Cause nothing
Goes for nothing
Arise
o compatriot
Nigeria
Call Obey
Don’t listen To them
Brother Japa
Ko to o di
Gobeee

Chorus


Don’t
Stooooop
Keep hustling
Until u reach the Top
Paddy
mafoooo
To ri to ba fo
Oti fuckup
So
Wake uuuuup
Ji masun
Until u step up
Heading
To top
Call on God When u
Need a backup

Hook
*’
Naija yi
O safe oooooo
Paddy
Ya ra e lopolo
Make sure
Pe ohun save ooooo
Bi America o sure
Gba Ghana loooo
Many
In the grave ooooo
Opo lo ti ku
Tan ti gborun loooo
A ya to
Sii slave oooooo
Tin ba ti
Cash out
Ma ya
Sa looooo

Verse2


This country
Is a sample of hell fire
Shocking everybody
Bi live wire
Sucking blood
Just like a Vampire
Killing here and there
Now we don tire
Instead of our country
To go higher
Na our BP
Dey go higher
I don’t think
There is any messiah
The best thing is for us
To get a buyer

Bridge


If u believe say
This country go good
U are sleeping
ON a long thing
And if u hear say Naira rise na April Fool
Cause nothing
Goes for nothing
Arise
o compatriot
Nigeria
Call Obey
Don’t listen To them
Brother Japa
Ko to o di
Gobeee

Chorus


Don’t
Stooooop
Keep hustling
Until u reach the Top
Paddy
mafoooo
To ri to ba fo
Oti fuckup
So
Wake uuuuup
Ji masun
Until u step up
Heading
To top
Call on God When u
Need a backup

Hook
*’
Naija yi
O safe oooooo
Paddy
Ya ra e lopolo
Make sure
Pe ohun save ooooo
Bi America o sure
Gba Ghana loooo
Many
In the grave ooooo
Opo lo ti ku
Tan ti gborun loooo
A ya to
Sii slave oooooo
Tin ba ti
Cash out
Ma ya
Sa looooo

Outro


Now I need
To find my square root
And make way
Moni la ti
Gbe soul Pelu body
Mio le du roooo
Kan ma lo sample mi Ekwe
Moni la ti
Gbe soul Pelu body
Crown Prince Ewe Money
{Gbe soul Pelu body}
Easy Money
(Gbe soul Pelu body)
Billique B
(Gbe soul Pelu body)
Wasiu Omo Ekun
(Gbe soul Pelu body)
Sir Kenny

New Naija Anthem by Rudy Omoibile Omo-Oka

Handle
Instagram, tiktok and Twitter
@rudy_omoibile

Facebook
Rudy Omoibile

About Victor 4968 Articles
About the CEO Attah Victor Ozodjo is the Marvelroyalworld Entertainment CEO. Your number one leading entertainment. Marvelroyalworld is an all inclusive worldwide entertainment and news site that provides a platform for enthusiastic audiences, interracial and interpersonal collaboration that relates with convincing contents and unique digital transforming values and experiences.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*